[NEWS] Kobe Bryant Has Died After Being Passed By LeBron James

Author Topic: [NEWS] Kobe Bryant Has Died After Being Passed By LeBron James  (Read 2617 times)

his 13 year old daughter was with him


Kobe Bryant, di ogbonge basketball star wey spend 20 years wit di Los Angeles Lakers, die on Sunday, US media dey report. Tori be say di 41-year-old die inside helicopter crash as im be dey travel around one place wey dem dey call Calabasas. We go bring you more on dis tori as e we dey get am.
Nobody:
This post:
https://youtu.be/eBCmDbVwnoQ


just saw the video of the helicopter spiraling and crashing

i cant even loving imagine.